Bimbo Manuel
Hau e go bi

Bimbo Manuel (wey dem bon for 30 October 1958) na Naija aktor. E nem enta di list in Best Aktor in a Soportin role at di 2013 Nollywood Movies Awards.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Hard work dey pay. When pesin wie shoe wey get iron waka, di shoe dey liv mark for ground.
- Bimbo Manuel: I Started Out Earning N20 Per Episode Of Drama On NTA Channel 10 19 July 2025, NEW TELEGRAPH (Nigeria)
- Di tin about all dos pipo wey get big motor an wey dey live for big aria like Ikoyi bi sey, dem dey live fake life. No aktor wey de Naija wey fit kom out to tok sey na im aktin moni e tek get dos tins.
- Actors driving Range Rovers are living fake lives - Actor Bimbo Manuel 11 November 2024, PULSE (Nigeria)
- Sins I no fit chenj wetin don hapun for past, I go nid to len to move on.
- Bimbo Manuel: Garlands for stage and screen actors’ actor at 60 24 March 2018, THE GUARDIAN (Nigeria)
- Wen sapa de, di fest tin wey pipo dey forget na entatemet.
- Bimbo Manuel – The Principled Artiste 15 January 2017, VANGUARD (Nigeria)
- I wan mek pipo rimemba me for wetin I do wey las wel wel no bi how plenti di work wey I do
- Bimbo Manuel – The Principled Artiste 15 January 2017, VANGUARD (Nigeria)