Jump to content

Bobrisky

From Wikitok

Okuneye Idris Olanrewaju (wey dem bon for 31 August 1991) wey pipul sabi wel wel as Bobrisky na Naija sosha mediha pesin wey popula on TikTok, Instagram, an intanet. Bobrisky na man wey chenj imsef to wuman.

  • I wan bi wuman bikos plenti opotuniti dey for wuman pas di one wey dey for man. Wumen demsef no no sey dem get pawa as dem bi wumen. Dem no no how to yuz dia pawa as wuman.