Jump to content

Bode George

From Wikitok

Bode George Olabode ("Bode George") (wey dem bon for 21 November 1945) na one Naija politishan. E don sav as Militiri Govnor for Ondo State, leta e kom bi Chairman for Nigerian Ports Authority, and afta dat, e kom bi National Vice-Chairman for South-West zone of People’s Democratic Party (PDP).