Bolaji Amusan
Hau e go bi
Bolaji Amusan (wey dem bon for 15 October 1966), wey pipul sabi as Mr Latin, na old-taim Naija komedian, film meka, darekto and pesin wey dey produs film.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Dat taim don pas wey pesin go dey say 'na boi I want' or 'na gel I want'. Eni pikin wey God giv yu, na pikin. If yu get one, jos tank God. Eni one wey yu get, hold am wel and hapi.
- My children will have my name as biggest legacy –Mr Latin . The Punch (Nigeria), 4 September 2022.
- Na hau pesin sabi beg or tok wel wel go mek dem pay am beta moni.
- Why I can never marry another wife – Mr. Latin. The Punch (Nigeria), 6 May 2018.