Jump to content

Bon

From Wikitok

Bon na wen pikin komot from im mama bele. Na di way niu pikin dey enta di world.

Wetin dem tok abaut am

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  • Pipul dey tok say dem bon mi for Granger, Utah, for 1883, on October 24. I dey dia, bot I no rimemba enitin. Na mai mama tel mi, and I biliv am bikos shi bi gud wuman.
    • Hugh B. Brown
  • Wen dem bon pikin, e no get clot and e go stat to krai kwik-kwik.
    • Robert Burton, The Anatomy of Melancholy (1621), Part I, Section II. Mem. 3. Subsect. 10.
  • Plenti pipul no go eva kpai, bikos dem no go eva bon dem.
    • Richard Dawkins Unweaving the Rainbow. London: Allen Lane. 1998. ISBN: 9780713992144.