Jump to content

Brian Udaigwe

From Wikitok

Brian Udaigwe (wey dem bon for 19 July 1964) na big pasto for Catholic Church wey dey wok for di Pope side as pesin wey dey do choch palava for difrent kontri.