Broda Shaggi
Hau e go bi

Samuel Animashaun Perry wey dem bon for 18 September 1993, wey pipul sabi as Broda Shaggi, na Naija komedian, aktor, pesin wey dey rait song, and muzishan.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Social media na big plez pas wetin pipul dey ci. Som pipu feel say na jos to dey post pisho, but odas dey ci am lik big market, na dia ofis be dat.
- People don’t believe when I say I don’t drink or smoke –Broda Shaggi. 11 August 2018, Punch Newspaper.
- If di foundeshon of wetin you dey do strong wel, e go last foreva.
- People don’t believe when I say I don’t drink or smoke –Broda Shaggi. 11 August 2018, Punch Newspaper.
- To dey create content na di niu ‘oil’ nau. E get plenti way wey pesin fit tek do am.
- Broda Shaggi: My skits are therapeutic. 24 June 2023, Guardian Newspaper.
- You fit si satire eniwia. Pipul wey no lik satire don olredi die for insaid. E dey mek us ci who we rili be through laff, and as we dey laff, we go stil risin on di corekshons wey we sopos mek. Ol of dis na to mek societi beta mek laif swit for enibodi.
- People don’t believe when I say I don’t drink or smoke –Broda Shaggi. 11 August 2018, Punch Newspaper.