Brymo
Hau e go bi
Brymo (wey im ril nem na Olawale Ibrahim Ashimi; dem bon am for 9 May 1986) na Naija singa, pesin wey dey rait song, sound atist, akto and buk raita wey grow for Okokomaiko.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- All dis Naija muzishan wey pipul sabi today wey dey tink say dem don blow – dem dey mek mistek. Most of dem no ivun get dia song truli.
- I’m the only singer Nigerians listen to for two hours – Brymo. 10 May 2024, Punch Newspaper.