Busola Tejumola
Hau e go bi
Busola Tejumola (wey dem bon for 1979) na Naija media oga. Tejumola na di oga, Jeneral Entatemet Shannel for MultiChoice grup.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- No stop to dey len. Pipul wey don make am no dey stop to dey len bikos Dem no sey life dey always dey chenj. No tok sey wetin you don len don do an kwik-kwik yuz wetin you don len. Do fear to mek mistek. Mistek na part of di prosess, so no tek am pasonal; tek am sey di mistek wan tish me somtin. Take notis of di lessin an move on.
- Dr Busola Tejumola: Telling Authentic African Stories at MultiChoice 28 November 2021, THE GUARDIAN (Nigeria)
- For wuman-dem wey wan make am, I go giv una dis advais: Get mind-set wey dey ok wel wel. Make im do evri-tin wey e fit do to bi di best for di tins wey e dey do. Dey no dey yuz esselet play.
- Busola Tejumola, the content strategist par excellence 26 November 2021, BUSINESS DAY (Nigeria).
- So, if you sabi di job, you go get am. No yawo yawo for dia.
- Busola Tejumola, the content strategist par excellence 26 November 2021, BUSINESS DAY (Nigeria). .