CDQ
Hau e go bi

Sodiq Abubakar Yusuf (wey dem bon for 6 May 1985), wey pipul sabi as CDQ, na Naija rapa, singa and pesin wey dey rait song for im own langwej.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- If yu sabi wetin you sabi du wel, jos hold am tait and no liv am.
- A highly-rated manager once rejected my music – CDQ. 16 November 2018, Punch Newspaper.
- E beta mek yu stand for somtin wey mek sens dan to fol for notin. Dis taim wey bad pipul dey pres odas most end. Mek yu tok yor maind.
- Show Nigerians Indian hemp found in my house –CDQ dares NDLEA. 17 April 2021, Punch Newspaper.
- As long as yu no stop, yor talent go shine one day, and nobodi fit blok yu.
- Naira Marley should’ve won award given to Mayorkun, CDQ insists. 28 February 2021, Punch Newspaper.