Carlo Caffarra
Hau e go bi

Carlo Caffarra (wey dem bon for 1 June 1938, and e kpai for 6 September 2017) na Italian Katolik big choch lida wey don serve as Archbishop for Bologna from 2003 rich 2015.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Pesin no fit kol imsef Katolik if e dey sopot same-sex marej as right in eni way.
- Politicians who support gay marriage are not Catholic, says cardinal (January 19, 2012)
- To mek aboshon legal min to kol gud tin bad and to kol light daknes. Devil don put ground for im own kind ‘krieshon’: to rimuv God imej from krieshon and to hide God presens inside am. Di root of dis na di wok of Devil wey wan build one anti-krieshon. Dis na the last and strong fight wey Devil dey throw giv God: ‘I dey show yu say I fit build anoda world wey dey difrent from yor krieshon. And man go tok say di one wey Devil build beta pas di one wey God mek.’