Jump to content

Carlos Aguiar Retes

From Wikitok

Carlos Aguiar Retes (wey dem bon for 9 January 1950) na Mexican Katolik Choch big pastor wey dey serve as Archbishop for Archdiocese of Mexico.