Celestine Babayaro
Hau e go bi

Celestine Boyd Jonto Hycieth Babayaro (wey dem bon for 29 August 1978) na Naija foma futbola wey dey play as a left-bak abi midfielder.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Bot mek I tel una, di pleya wey had pas wey I eva pley against na David Beckham. You sabi why? You no even nid nia am, once e kontrol bol, e go jos kros am go wie e want.
- Celestine Babayaro names toughest player he ever faced. Daily Post, 26 May 2016.