Charles Awurum
Hau e go bi
Charles Awurum (dey bon am 23 December 1964) na Naija aktor, produsa, daretor, an komedian. Awurum kom from Imo Stet wey de South-East pat of Naija.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- If you no kol pesin sey you nid helep, how pipo go tek no sey you no well?
- Actors pay for roles to gain popularity – Charles Awurum 07 December 2022, PUNCH (Nigeria).
- If you allow mek train liv you go, no blame enibodi or tok sey pipo no folo you do tins again.
- Actors pay for roles to gain popularity – Charles Awurum 07 December 2022. PUNCH (Nigeria)
- Na on-top onda-stadin marej sit down. If two of una onda-stand una sef , una go dey ok. No bi sey problems no go de but na onda-stadin go helep una fit ova kom am.
- My marriage…with Charles Awurum 30 November 2019, PUNCH (Nigeria)
- For marej, you go luk for sombodi wey de redi to sofa with you an redo to tek you as you bi.
- People don’t see me as a serious person —Charles Awurum June 2014, Vanguard (Nigeria).
- If you no wan kpai, you go nid to do som-tin. So for now, I go dey do am ontil dat time go kom wen I go show di wold sey I fit do eni-tin wey kom my side.
- Why I keep my wife away from the public –Charles Awurum 10 May 2014, THE NATION (Nigeria)
- Na one tin wey you go no bi sey na wuman dey mek house stand but na man get di house.
- Why I keep my wife away from the public –Charles Awurum 10 May 2014, THE NATION (Nigeria)