Charles Daniel Balvo
Hau e go bi
Charles Daniel Balvo (wey dem bon for 29 June 1951) na archbishop for Katolik Choch.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- E dey very hard to build and promote sosaiti wen genereshon of pipul don grow onli sabi violens.
- Nuncio to South Sudan Proposes a Path to Peace (February 20, 2014)