Jump to content

Charles Inojie

From Wikitok

Charles Inojie na Naija aktor, komedian, muvie daretor, an produsa. Pipo no am for di fonni fonni tins wey e dey do inside fim.