Charles Maung Bo
Hau e go bi
Charles Maung Bo (wey dem bon for 29 October 1948) na Burmese holi man for Roman Katolik Choch wey dey serve as archbishop for Archdiocese of Yangon.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Wi bin tink say wi dey waka go democracy and fridom. But nau e don fol bak to militri hand, and wi no get right to tok about human rights again, and tru tru, wi no even fit get dialog.
- Cardinal Bo: Called to be a voice for human rights in Myanmar (9 September 2021)