Charles Soludo
Hau e go bi

Charles Chukwuma Soludo CFR wey dem bon for 28 July 1960) na Naija politishan, banka and ekonomist wey don dey sarf as di fifth govnor of Anambra State sins March 2022.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Nauadays, e hard to ci pesin wey dey kip promise for politis.
- For The Record: Charles Soludo’s inaugural address as Anambra state governor. 19 March 2022, Business Day Newspaper.
- You no fit pour wota for stone kom xpet say di stone no go wet. Wahala full ground wel-wel, and i biliv say e dey important mek Nigerians sabi say dis one no be play-play mata.
- Soludo blames Nigeria’s ‘dead horse’ economy on illegal money printing. 24 November 2023, Business Day Newspaper.