Chike
Hau e go bi

Ezekpeazu Osebuka (wey dem bon for 28 January 1993), wey pipul sabi wela as Chike, na Naija muzishan, song-raita and aktor.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- You stil nid wok on ya skil smol, len som tins, you sabi, mek you fit survive for di biznes sayid. But na somtin wey dey kom nashoral for me; na somtin wey I dey enjoi to do.
- INTERVIEW: ‘Use your people, not the people’ — Chike to independent artistes. 6 March 2021, Premium Times Newspaper.
- Enitin fit turn wahala or gbege, e jos depend on di kaind pipul wey dey insaid and how kwik dem dey vex or akt witout kam.
- INTERVIEW: How I stay away from scandals, by Chike. 13 August 2023, The Cable.