Ckay
Hau e go bi

Chukwuka Chukwuma Ekweani (wey dem bon for 16 July 1995), wey pipul sabi wel-wel as Ckay (wey e dey spel as CKay), na Naija musikshan, song raita and pesin wey dey produs musik. E don sign wit Boyfriend Music, Warner Music Africa (wey dem dey kol Warner Music South Africa) and Atlantic Records.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- I gats mek disishon for mysef bikos las-las, dia laif, na my own laif.
- INTERVIEW: Why Nigerian musicians aren’t making enough social impact in the country. 17 April 2021, Premium Times Newspaper.
- I bliv say for Afrika, we no too dey sho emoshon, and I feel say pesin nid bring dat kain emoshon kom bak, and I biliv say na me go fit do am.
- INTERVIEW: Why Nigerian musicians aren’t making enough social impact in the country. 17 April 2021, Premium Times Newspaper.