Clem Ohameze
Hau e go bi
Clem Ohameze na Naija aktor wey don dey akt inside Naija fim for di pass 30 years. Clem Ohameze start to dey akt in 1995 but na 1999 fim , ENDTIME mek am popular.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Wetin pipo tok sey I bi na im I bi. I no fit tok sey I bi dis or dat. Na wetin pipo tok na so I bi.
- Nollywood Is Becoming Sterile —Clem Ohameze 22 November 2006, MODERN GHANA