Cobhams Asuquo
Hau e go bi

Cobhams Asuquo (dem bon am for January 6, 1981) na Naija musikshan, produsa and songraita.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- I obsarf say pipul dey get one kain bilef for blind pesin. Dem dey asume say blind pesin no fit do tins. Na wai i dey wok hard to sho say i fit do meni tins.
- I work five times harder to prove myself – Asuquo Cobhams. 30 May 2025, The Nation Newspaper.
- Ci di tin as e be. Mek you uze your strong pat waka through your disabiliti. No dey kari ol dis foni nems up and down. No be everyibodi go gree wit me, and dat one dey okay.
- I work five times harder to prove myself – Asuquo Cobhams. 30 May 2025, The Nation Newspaper.
- Talent gud, but talent no dey enoff. Talent na jos di beginning. If na onli talent you get, e fit mek you dey liv hand to mouth. But if you sabi how to run biznes wel, na dat one go mek you leave beta legacy wey go last long.
- INTERVIEW: Why talent is not enough to succeed in music industry — Cobhams Asuquo. 22 September 2018, Premium Times Newspaper.
- Do tins wen time stil dey, bikos plenti pipul dey luz chans wen dem no do tins on tiam.
- INTERVIEW: Why talent is not enough to succeed in music industry — Cobhams Asuquo. 22 September 2018, Premium Times Newspaper.
- Once pesin wey sabi rish you or evun sabi pas you sho, you go torn histri as produsa.
- INTERVIEW: Music producers are treated unfairly in Nigeria, says Cobhams. 26 February 2017.
- Politishans dey tel us wetin dem wan mek we hear jos to kari us go wia dem want. But leta dem go stil do wetin dey dia mind bifor. Na bad cycle wey don dey hapun sins independence.
- INTERVIEW: Music producers are treated unfairly in Nigeria, says Cobhams. 26 February 2017.