Cristián Caro Cordero
Hau e go bi
Cristián Caro Cordero (wey dem bon for 16 February 1943) na big choch lida from Chile for Katolik Choch wey don serve as auxilary bishop for Archdiocese of Santiago de Chile and as archbishop for Archdiocese of Puerto Montt.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- My idea bi say, bikos Eucharist and Sacrament of Penance (wey min konfeshon of sin) get strong link for theology, spirit and choch wok, and bikos the Sacrament of Penance get meni dark side, mek wi giv one ful yia for Sacrament of Penance.
- Mek wi dey si oda pipul wit di eye of Jesus folowas and Jesus mesenjas.