Jump to content

D'banj

From Wikitok
D'banj at the 2007 MTV Europe Music Awards

Oladapo Daniel Oyebanjo wey pipul sabi as D'banj (wey dem bon for 9 June 1980), na Naija singa, rapa, muzik oga, event host and televishon pesin wey dem sabi wel wel.

  • Life dey waka go front. Na onli chenj sure for dis life. Di onli tin wey fit pain mi bi say, maybi e get beta way wi for go difren ways. But di tin don hapun as e hapun.