Jump to content

Daddy Fresh

From Wikitok

Daddy Fresh na old-time Naija reggae singa wey kom from Abia State but dem bon am for Lagos State for Naija. Daddy Fresh begin do im muzik wok for real around mid-1980s.

  • Dis road no izi at all. Dis muzik wok no izi. Wetin I fit tok bi say mek dem dey wok hard, dey fear God, and mek dem no near drug.
  • Na tru say wen God create di world, e put man and woman togeda; e no mek separate world for woman, so why I go run from dem? Plus, showbiz wey no get woman na show wey no get fun and no get moni.