Jump to content

Daddy Showkey

From Wikitok

Daddy Showkey wey e ril nem na John Odafe Asiemo na Naija galala singa. Daddy Showkey kin of muzik na im dem dey kol geto dans or geto. E dey popula for Ajegunle for in di 90s.


  • God wan yuz me as ezampul for oda pikin-dem. If God fit mek me bi sombodi to dey, evri pikin wey dey my aria sef fit dey yuz-ful bi dat.