Daniel Amokachi
Hau e go bi
Daniel Owefin Amokachi (dem bon am for 30 December 1972) na Nigeria futbol coach wey don play bol bifor bifor for profeshona level.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- We holways bring di wrong coaches to handle a kontri lik Nigeria; we holways bring di wrong playas.
- NFF always picks wrong coaches, players for Super Eagles. Daily Post (Nigeria), 21 November 2022.
- Believe me everithin abaut me na grace of God bikos if no bi grace, I no go get enitin.
- Did Daniel Amokachi really own a private jet back then? 'The Bull shares true story. Brilla.net 27 February 2018.
- You no fit advise a team wey get technical bench. Your own na to jos pray an hope an wish dem di veri best.
- INTERVIEW: I want my twins to play for Nigeria — Amokachi. Premium Times (Nigeria), 17 February 2018.