Jump to content

Darey

From Wikitok

Oluwadamilare Art Alade (dem bon 9 February 1982) wey pipo sabi wel wel as Darey na Naija Afro R&B singa, song-raita, rekod produsa.

  • Muzik na pashon an you no sey somtimes pashon no dey pay bill. I go nid to dey bezi bikos I go nid to put fud for tebu for my famili an I get 100 memba of staff too wey go do di sem tins.







  • Mek pesin sabi imsef an no dey lai to imsef dey veri impotat for dis muzik game.

Di pray an mek you dey fear God. De gud to pipo wey you mit. No dey kari bodi up an no disiv yoursef. Sabi your work well an bikom oga for di work. Evri oda tins go hapun an you want am.