Jump to content

David Oyelowo

From Wikitok
David Oyelowo (2015)

David Oyetokunbo Oyelowo (wey dem bon for 1 April 1976) na British akto, darekto and pesin wey dey produs film. E don win Critics’ Choice Award, two NAACP Image Awards, and dem don nominet am for Golden Globe, Emmy, Screen Actors Guild, and BAFTA Awards.

  • To bi human min say you go ondastand say yor taim for dis world no plenti. Films wey dey rimaind os of dis tin dey show os say laif na sirios mata.