Dayo Okeniyi
Hau e go bi
Oladayo A. Okeniyi (dey bon am 14 June 1988) na Naija-Amerika aktor. Pipo sabi Oladayo Okeniyi afta e akt as Thresh in The Hunger Games, an e akt as Danny Dyson inside Terminator Genisys.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- We dey like show awa-sef. Go Google an luk for Naija Wedding or Naija birthday an you go see wetin I min. We bi showmen. Na so we jos bi.
- Dayo Okeniyi Is Probably The First Nigerian Actor To Be Shot By J-Lo 08 January 2018, NPR.