Jump to content

Dejumo Lewis

From Wikitok

Dejumo Lewis (dey bon am 1943 an e kpai 23 December 2023) na Naija fim an televishon aktor. Pipo sabi Dejumo Lewis wen e akt as Kabiyesi (king) inside di TV program The Village Headmaster. The Village Headmaster na di onli TV program wey dem do for TV wey long pass in Naija as e start in 1968 an finish in 1988. Di TV show get Justus Esiri an Femi Robinson as aktor too.