Jump to content

Dele Aiyenugba

From Wikitok
Aiyenugba wen e dey pley for Bnei Yehuda for 2015

Bamidele Mathew Aiyenugba (wey dem bon for 20 November 1983 for Jos, Nigeria) na Naija futbola wey dey pley for Kwara United F.C. im nem, Bamidele, for Yoruba languej min say "Mek you folo me go hauz."

  • Na one game I go holways rememba. E bi beta moment for me as playa an as pesin. To stan for your kontri an sing nashonal anthem mek everibodi ci, na filin wey no get how pesin go tek explain. I tank God for am.