Dele Alake
Hau e go bi

Henry Dele Alake wey dem bon for 6 October 1956, na Naija journalist, aktivist and technocrat. Na im bi di korent Minista of Solid Minerals for Nigeria.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- No koret investor go put hand for eni sekto if beta data no dey wey dem fit trust.
- Mining reforms attracted $800m foreign investment – FG. 26 May 2025, Daily Trust Newspaper.
- E dey important mek we tok as one, mek we join bodi, bikos if we stand togeda, na im strong pas. Nobodi go fit skata us enihow. So, we no go allow dem uze divide-and-rul do us again.
- Dele Alake seeks uniform policy to end exploitation in Africa’s solid mineral sector. 17 January 2025, The Cable.