Denis Komivi Amuzu-Dzakpah
Hau e go bi
Denis Komivi Amuzu-Dzakpah (wey dem bon for 10 October 1943) na holi man from Togo wey dey for Katolik Choch, and e don serve as bishop for Atakpamé eria and as archbishop for Lomé eria.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Di Choch dey redi to stand as midul man to setul mata…wi wan put awa own smol stone join di big haus of trut. Wi wan show di koret road wey pipul sopoz folo, so dat di boi-pikin dem and gel-pikin dem of dis kotri go hia each oda, tok wit each oda, and muv forward togeda.