Dino Melaye
Hau e go bi

Dino Melaye (wey dem bon for 7 January 1974) na Naija politishan. Bifor bifor, e bi senator and e folo for di 8th Nigeria National Assembly. E represent Kogi West area. E kom from Ayetoro Gbede, for Ijumu Local Government for Kogi State.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- For dat kain posishon, na pipul wey sabi hau to manej pipul and moni wel for long taim sopoz dey dia.
- Kogi guber: Yahaya Bello seeking third term by proxy – Dino Melaye. 17 October 2023, Punch Newspaper.
- Kogi State bi laik evil bush wey nid kwik repair and nid one koret pesin wey go kom save am.
- Kogi guber: I’ve survived four assassination attempts – Dino Melaye. 23 October 2023, Vanguard Newspaper.