Jump to content

Donald Bolen

From Wikitok

Donald Joseph Bolen (wey dem bon for 7 February 1961) na Canadian holi man for Roman Katolik Choch.

  • For awa world today, I fil say e no tu hard like bifor for pipul to tink about Jesus inside tomb, and to join Gud Friday servis, as hevi darknes dey kova awa land dis days. Wi sabi wetin e min to go pray for tomb. For pipul wey luz pipul wey dem lov for the past wiks, wey no fit do propa berial, di pain strong pas. Jesus tu no get wake or propa berial, dem just put him bodi for tomb. Nomali, dat one dey show final end.