Jump to content

ELDee

From Wikitok

Lanre Dabiri (dey bon am 23 May 1977) wey pipo sabi wel wel as eLDee na ritaya Naija-Amerika rappa, singa, an rekod produsa wey dey live in United States.