Jump to content

Emeka Ike

From Wikitok
Emeka Ike

Emeka Ike (wey dem bon for 22 March 1967) na Naija aktor. Im bi di speshal guest in Monrovia wen dem dey opun di niu Sentra for Demokratik Chenj CDC wey hapun inside Liberia. Pipo sabi Emeka Ike wel wel as im dey inside A Million Years 2 (2006), I Swear (2004), an A Million Years (2006).