Emilio Carlos Berlie Belaunzarán
Hau e go bi
Emilio Carlos Berlie Belaunzarán (wey dem bon for 4 November 1939) na Katolik Choch holi man from Mexico wey don serve as bishop for Tijuana Diocese and as archbishop for Yucatán Archdiocese.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Dis world no bi di same as bifor wey get onli one niu "tul," but na world wey niu tekinoloji don chenj di way pipul dey liv kolsho.