Emmanuel Adebayor
Hau e go bi

Sheyi Emmanuel Adebayor (wey dem bon for 26 February 1984) na Togo futbola wey don stop to dey play. Im posishon na straika.
Tins wey e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Evribodi na human bin. Somtaims wi go mek mistek, bot na dat mistek go helep us du beta tomoro.
- No mata wetin hapun, trai find way solve di wahala
- Emmanuel Adebayor hints Andre Villas-Boas is unhappy with African Nations Cup participation. 9 January 2013, Independent.