Emmanuel Amunike
Hau e go bi

Emmanuel Amunike (wey dem bon for 25 December 1970) na one beta futbol koch wey kom from Naija. Bifor bifor, e be profeshona futbola wey dey pley as winga. Nau, e be asistant koch for Naija nashona tim.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- No mata hau gud you bi, if you no dey pley mach evri wik, no klob go risin you, and pipul no go si you as beta pleya.
- You gats opun your mind to len. You gats get strong mind say you wan achiv somtin. You gats sabi say, for dis laif, notin izi, and you go gats mek sakrifais.
- Amuneke rates Super Eagles AFCON chances. Pulse Sport Nigeria, 30 June 2023.
- Naija pipul too laik kwik way to sov problem, na dia we dey mis road. We wan win World Cup jos by spikin big English, bot we no wan wok had.
- I played ’94 World Cup final qualifier with one eye — Amuneke. Punch Newspapers, 24 February 2023.