Enrique Benavent Vidal
Hau e go bi
Enrique Benavent Vidal (wey dem bon for 25 April 1959) na Katolik Choch holi man from Spain.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- As Christians, e dey impotant mek wi share time of joy and also time of sorow around Eucharist, wey bi di source of faith and hope.