Jump to content

Eugênio de Araújo Sales

From Wikitok

Eugênio de Araújo Sales (wey dem bon for 8 November 1920, and e kpai for 9 July 2012) na holi man from Brazil wey dey for Katolik Choch, and e don serve as archbishop for Rio de Janeiro eria.