Jump to content

Falz

From Wikitok
Falz

Folarin Falana (wey dem bon 27 October 1990), wey pipul sabi as Falz, na Naija rapa, songraita and aktor.