Felix Femi Ajakaye
Hau e go bi
Felix Femi Ajakaye (wey dem bon for 25 May 1962) na one Naija Katolik Choch big pasto wey dem dey kol bishop for Ekiti Diocese.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Na ol of os get hand for hau wi dey yan, wetin we dey tel pipul, and hau wi fit stop lai lai tori wey no tru for di way wi dey show say na lai. Ol of os sopoz tok tru: mek wi waka go si wit awa eye, and mek wi tel odas wetin wi si.