Femi Branch
Hau e go bi
Femi Branch (wey dem bon for 14 May 1970) na Naija akto, dairekto, produsa an politishan wey trai bi deputi govnor for Ogun State insaid di 2023 general eleshon.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Pesin go kol imsef akto but na onli one kain fez e dey get for everi fim. Bros, mek I yan tru, yu no bi profeshonal. Na skam yu dey du. Yu dey chop pipul wey laik u moni for fri. Na dem kom dey konvins diasef say no bi yu—na yor work dem dey du. Yu dey giv dem wahala.
- Actors who refuse to embody roles ‘unprofessional’ – Femi Branch. 22 May 2025, Tribune Newspaper.
- Dis kontri don fol wel-wel. Morals don japa komot, and soshial media no hep di mata at ol.
- Actors who refuse to embody roles ‘unprofessional’ – Femi Branch. 22 May 2025, Tribune Newspaper.