Femi Hamzat
Hau e go bi
Kadri Obafemi Hamzat (wey dem bon for 19 September 1964) na Naija politishan wey don dey wok as deputi govnor for Lagos State sins 2019.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Di ril trut be say na we dey spoil awa own self. I dey pray mek una wey bi di new generashon fit chenj am.
- Femi Hamzat: Next Election May Be Worse Unless…. 30 November 2023, This Day Newspaper.
- Di wahala bi say wi dey find koret eleshon for place wey no straight.
30 November 2023, This Day Newspaper.