Femi Otedola
Hau e go bi
Olufemi Peter Otedola (wey dem bon for 4 November 1962) na Naija big biznesman and pesin wey dey help pipul. Bifor-bifor, na im bi oga for Forte Oil, bot for nau, na im bi di big oga for Geregu Power Plc.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- As pesin wey dey du biznes, I biliv say mek evribodi du beta wok and mek maket dey muv wel wel.
- EXCLUSIVE: Otedola speaks on bankruptcy, accuses Elumelu of backstabbing him. May 9 2023, Premium Times Newspaper.
- Two kapten no fit drive one ship. I gri for di pesin wey get pas for di kompni as im say mek e bai mai own pat. Na so dis kain biznes life bi.
- EXCLUSIVE: Otedola speaks on bankruptcy, accuses Elumelu of backstabbing him. May 9 2023, Premium Times Newspaper.
- I don pas four difrent time for life wey I dey find wetin go mek mi hapi. For nau, I don sabi wetin hapines rili min. Di first one na wen I dey trai gada moni and plenti tins.
- hour of happiness. January 05 2023, The Guardian Newspaper.