Festus Keyamo
Hau e go bi
Festus Egwarewa Keyamo (wey dem bon for 21 January 1970) na Naija lorya, niuzpepa raita, an pesin we dey faight for human rights. E dey wok as Minista we dey in charj of air transport an space wok.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- I dey reason how we tek rish di stej wey lov we get for oda human being don torn to sumtin wey politis, triab, an religion dey kontrol.
- Interview President Jonathan is a joke - Festus Keyamo. Premium Times Newspaper.
- We nid faind way to dey liv wit di siknes ontil dem mek medicine wey go stop am.
- Keyamo Explodes Between Jonathan Versus Buhari Here Is a President Who Destroyed PDP And Almost Destroyed Nigeria. 18 January 2005, Sahara Reports.
- Na my strong wok as pesin wey dey govmet cabinet an as lorya for top levu to protet awa lor an konstitution.
- Keyamo slams Atiku over PDP resignation, use of Coat of Arms. 16 July 2025, Punch Newspaper.