Fidèle Agbatchi
Hau e go bi
Fidèle Agbatchi (wey dem bon for 23 October 1950) na Choch lida from Benin for Katolik Choch wey wok as Archbishop for Archdiocese of Parakou.
Wetin e tok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Na tru say Africa dey fear and dey liv inside fear. Bikos shi dey kip her sabi about world and nature onli for haself, shi bigin liv wit mistrust, suspicion, self-proteshon, anger, fake practice, fortune-telling, secret pawa and mix of rilijon, and all dis dey block search for tru God for meni-meni yias. Dis awa kontinent, wey be mama of all of us, sopoz shine more with light of Christ wey kpai for cross and rise again!